I will be so glad if we can talk about this maybe I am wrong, right,
Hello mate. I guess you are new to the forum and still don't understand anything on how things works. Why bother yourself creating low quality posts and also spamming when you should be learning and taking your time to understand better the forum?.
Baba thank you very much, na my mind na you just talk so, I no understand why the op come Bitcointalk finish, after seeing the name of the forum, e just decide say na about business e just wan dey talk, e come create 2 thread wey they almost related not too far from each other. Op be so we dey do things for this forum oo, the soul purpose of the forum na to discuss about Bitcoin, but when you get other valuable information wey fit benefit the next person we dey also welcome that one for local board. But as a newbie I no suggestions make you start to dey follow those wey don sabi waka for this forum, I expect your post to be Bitcoin related, until when you don dey fit interact with Bitcoin general group then you don get enough experience to make quality post even if na off topic.
And you are advised to make another post when the first one never get enough comments within that small time frame.
Baba I just talk my mind and I no mean to upset anybody, I no come know why owner won kill me put for just true wey I talk, everybody already know how people wey Dey do business for Nigeria Dey behave, each time wey dollar rise then say their food price don go up meanwhile no be dollar then Dey spend to produce, everything but then Dey kill us with high price E no go well at all.
Na person wey understand waiting I mean go comment for this my topic.
I make mistake for my post because of network wahala wey Dey everywhere and I don tell moderator to delete one of the posts wey error Dey.
If waiting I talk na lie come and tell me make I follow you talk again and ask you one or two question.