Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Looks like Nigeria is getting worse..
by
HajiBagi
on 19/03/2024, 13:55:32 UTC
My people, I greet una. Few weeks ago when dollar was 1900, things were very expensive, now wey dollar be 1540 shey things suppose come down? Abeg anything come down for una side? Abi nothing da come down for Nigeria? This matter don tire me. Went to the market yesterday and I actually expected things to reduce due to dollar little stability, but reverse is the case. Seems this country is getting worse. How una see am?

You Dey talk like say you don’t know say na Nigeria you Dey, my brother this our country matta, if you wan carry am for head you no go do anything again, since wey people Dey shout say na dollar Dey carry things go up I talk am say bad belle don start to use dollar name achieve their goals, i said it that even if the dollar come down nothing will change because that’s is Nigeria nature, if something price go up it will be difficult to come down, let me say that’s the end because it will not come down again.

Na so our government go do and ban Binance wey nothing concern am say na Binance make things Dey worst , not knowing they are the one that is spoiling things for the country, our government are number one people wey Dey suffer us for this country , instead wey the dollar price go down that they will make sure everything that they are selling should come down, na so they open mouth Dey look make hunger kill peoples finish.