Sometimes I wonder why Nigeria is facing high rates of insecurity and crime. The root of the high level of insecurity in a blessed country like Nigeria can be argued that indices such as corruption, hatred, lack of faith among the citizen, incompetent leadership, bribering, illiteracy, tribalism, religion interest, regional interest, porose nature of our boarder, divers local languages, government poor policies, high rates of unemployment and poverty are factors that promote incidences of insecurity and crime in Nigeria.
Too many wahala plenty for Naija, e come be like say di main things wey go fit help di issue na education, economic opportunities and truth. E get how many young people for Naija wey no get work. If dem no get work and no money, dem fit do bad things. For education, if we fit make everybody for Naija get di same education, dem fit get better understanding about politics and e fit make dem want better life. And if government get program wey go help pipo get work and money, na dat kind economic programs like that go make person no go want do bad things to get money. And if education reach di young person, them fit dey make good decisions for their life.