Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Looks like Nigeria is getting worse..
by
Pi-network314159
on 20/03/2024, 02:49:45 UTC
My people, I greet una. Few weeks ago when dollar was 1900, things were very expensive, now wey dollar be 1540 shey things suppose come down? Abeg anything come down for una side? Abi nothing da come down for Nigeria? This matter don tire me. Went to the market yesterday and I actually expected things to reduce due to dollar little stability, but reverse is the case. Seems this country is getting worse. How una see am?
Omor me I don dey reason the matter since sha. Because I noticed say for 9ja anytime price increase E snow dey gree decrease again. and E come dey make me wounder why price of goods never still come down after FG go block binance P2P wey them say Naim the cause price increase. E just dey make see this current administration say them dey confuse. Them leave to fight wetting the cause problem dey go do another thing. I no fit lie you with this our current men in power I no see any improvements because I no see any atom of change in them.