I recently joined dis forum and honestly by now I think say I for don dey blast everywhere but truth be told this thing no be for small pikin. I don go through the different boards as I dey new here and I dey feel like say I too take dis thing serious if I dey read people reply/topics sometimes ehnn e belike say my head wan scatter but anyways I dey look for way I fit take dey package even do Na small small.
Them say Na patient Dog dey eat the fattest bone.
you're welcome, snr man!
Be like your blood de hot oh, but just try calm down follow up matter on a low make you for fit blend in well. Normally as a new person e de choke to fit figure things out but as you come identify yourself for the hood men mount and you no get shaking at all. Just follow up wetin de sup for all the ama and you too go blend in well with time.
Try read through all the replies for this your thread and check out links to thread when go fit help you blend in wella. No be all threads you go read oh make you no go die before your time but just try go through the basic ones when go fit guide you to lunch into the forum effectively. This na some when fit help out.
1. Newbie read before posting:
https://bitcointalk.org/index.php?topic=1689727.02. Beginners & Encyclopaedia:
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5364418.03.Some guide on wallet.
https://bitcointalk.org/index.php?topic=1631151.msg16405643#msg164056434:
https://github.com/bitcoinbook/bitcoinbook#chapters5:
https://www.bitcoin.com/get-started/6
https://learnmeabitcoin.com/Read through these and it will help out alot.
Welcome onboard bro.