Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Looks like Nigeria is getting worse..
by
Shinny Simdples
on 20/03/2024, 08:02:49 UTC
My people, I greet una. Few weeks ago when dollar was 1900, things were very expensive, now wey dollar be 1540 shey things suppose come down? Abeg anything come down for una side? Abi nothing da come down for Nigeria? This matter don tire me. Went to the market yesterday and I actually expected things to reduce due to dollar little stability, but reverse is the case. Seems this country is getting worse. How una see am?
Forget about dollar,any  price of goods wey go up for naija no dey come down again.see the price of garri,garri wey na we dey produce just dey rise anyhow and if you ask those market women,dem go say na dollar cause am say no be dia fault