It's so unfortunate to see that a common man cannot longer afford food to eat in Nigeria, a country that is well known for agriculture and high level of cultural heritage. I think the root causes suffering, food insecurity and unsustainable development include: poverty, corruption, incompetent leadership, regional insecurity, tribalism, region differences, national policies that do not promote equal access to food for all, environmental degradation, barriers to trade, insufficient agricultural development, population growth, low levels of education, social and economic instability.
Well, you dey talk true but hope still dey for us and e go need plenty effort from us to the government and for us to achieve am na say we go need to contribute in agriculture, which means say we go dey support farmers in a way we fit do like we fit dey provide hoes, cutlass etc while make the government provide with new facilities to make the work easier for them sha and also dey teach people how dem go dey manage how dem go dey eat food because no be everybody sabi dat one, dem go just dey eat anyhow, even wen belle don full dem yet, dem no fit say no wen dey see food, de thing go come dey make dem dey throw food because of say dem don over bellefull which is not right, so helping them by telling them how dem go dey manage things and to eat responsibly go also reduce waste of food especially as the country be so.