I recently joined dis forum and honestly by now I think say I for don dey blast everywhere but truth be told this thing no be for small pikin. .
No be chise na especially this time around, you need to do the work.
But wetin you really mean by blast everywhere, I mean with wetin you go take blast everywhere?
You just join the forum so make you calm down learn