Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Where do you stand
by
Gozie51
on 21/03/2024, 21:09:31 UTC

    • Where do you stand, do you want the dip or should the price continue to raise?

    The dip is okay but not because of acquisition but I think I expected it to happen as correction whether small or big correction move, so I no dey surprise. Meanwhile, that drop I believe go make the real bull come when e ready after halving but as the price been dey increase nobody fit really say wetin dey cause am or maybe na etf talk but then the price wey dey high like fit create panic along the way when halving don happen and people go dey fear say price fit just drop anytime and e go make dem begin sell of early. So e beta as the price drop now.


    Though I stand with those who will want the dip in order to acquire more BTC, since I didn't HODL as much as I would had planned because of I had some expenses to take care of. [/li]

    [/list]


    So shey you don dey buy now abi you still dey expect say the price go drop?