Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 2 from 1 user
Re: Be careful when doing transaction
by
sokani
on 30/03/2024, 13:56:08 UTC
⭐ Merited by Hatchy (2)
Please always be careful and always do any transaction with cautious, crypto might disciving you that the amount you loss might be small in your eyes but ones you turn it to our Nigeria currency Omo you go know say nor be small money you loss so ma people make we try our best to keep our asset safe.

Even recently something like this happen and the matter is been sorted out. A gambler wan use Binance exchange deposit 1 ETH for him BC.Game account, him go mistakenly send 1wBBTC ($71,000) to the ETH deposit address and the coin no dey supported for BC.Game. The luck wey him get be say, dem fit recover the fund back.

E get mistakes wey we suppose dey try to avoid and this one na one of them. Whenever you wan run any transaction make sure say you dey in the right frame of mind, say you no dey under pressure or under the influence of alcohol or drugs. Cross check the address before you confirm the transaction.