Hi community,
Making some research this morning i had to understand that Nigeria is among the top countries that trade Bitcoin most, only behind, India, China and the United States of America, this is a nice one, because even with the current unemployment rate in our country the youths have found a way to make money legally without settling down for crimes and illegal activities, that shows that as a country we take full advantage of technology and make profit out of it, it's a nice one let's continue the good work of making our fatherland proud.
Even when our government wan disgrace us, we still no gree for them.
No doubt about that ,kstnof our Nigerian people dey into cryptocurrency and E dey help them well well but I no sure wether na the trading you mentioned Naim dem dey carry make profit some people na bitcoin Investment Naim dem carry make alot of money because thatvtrading of a thing, nothing come out. Our youth get the zeal to take legit things seriously but our wicked leaders just dey find one way or the other to carry deprive is of our joy but I thank God say bitcoin no be centralised system wey some set or group of people get control over am if not E for hard and them for don manipulate am. Sometimes I no even know wettin our government want make the youth even do. If dem don crime na problem if dem don legit dem go say na crime I no no the difference between crime and legit again self.