Hi community,
Making some research this morning i had to understand that Nigeria is among the top countries that trade Bitcoin most, only behind, India, China and the United States of America, this is a nice one, because even with the current unemployment rate in our country the youths have found a way to make money legally without settling down for crimes and illegal activities, that shows that as a country we take full advantage of technology and make profit out of it, it's a nice one let's continue the good work of making our fatherland proud.
Even when our government wan disgrace us, we still no gree for them.
Normally Naija no dey every wan Carey last, any thing wey go fit put money for their pockets, theym go make sure say them run am collect every possible money wey dey am wey b say dem go fit collect because wetin dey important be say na money we dey make, e get as e go be sef Naija go wan dey to for people wey dey trade Bitcoin pass for the world, only be say government been restrict am small so e come follow reduce the transaction for some time if not by now I sure say Naija supposed don reach far pass like dis for this mata.
Make we sef dey try no dey wait for our government because like our former presido talk, work no dey so na to find anything wey fit give you Money make you use am help yourself if not e go wori you.