Me sef ,e dey sweet my belle me say the plan wey our leaders get for we youths no come to past ,since dem no want us to survive for the country,all aspect for youths to survive dem block am ,but God pass dem na him make e open our eyes put for Bitcoin,upon that dem still try their best to stop am but God pass dem and no gree for them to succeed, na him make dem say God no go fit fail you but man can fail .THANKS BE TO GOD.