Too much alcohol nor only dey affect men e also dey affect women too,e go make dem no fit conceive to born another Pikin, breast cancer , unintended pregnancy and STI,e also dey spoil the intestines wey go make hard for the body to digest food and collect some important nutrients,e also dey affect the brain even kill person sef.