Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Naija they take full advantage of Bitcoin
by
Jegileman
on 02/04/2024, 23:15:13 UTC
Hi community,
Making some research this morning i had to understand that Nigeria is among the top countries that trade Bitcoin most, only behind, India, China and the United States of America, this is a nice one, because even with the current unemployment rate in our country the youths have found a way to make money legally without settling down for crimes and illegal activities, that shows that as a country we take full advantage of technology and make profit out of it, it's a nice one let's continue the good work of making our fatherland proud.
Even when our government wan disgrace us, we still no gree for them.

I still dey surprise say many people never still know how naija don dey dip inside this bitcoin thing. For Africa na we be first and e be like say the thing don dey widespread wella dan before for the country sef. Many Nigerians wey don dey into dis crypto and dey make am as their main source of income don plenty and e don help reduce unemployment rate for the country. Bitcoin go continue to dominate and not just in Nigeria or Africa but for every part of the world. We still dey early for this technology and I dey glad say we dey among first people wey follow them dey use the thing, that alone na big privilege for us.