What has caused the increase in disastrous floods, and can't the government do something to mitigate the issue?
Poor or no drainage is one of the main cause of flooding.
Some heavy rainfall (and with some other natural disasters) can also cause flooding. The flood that submerged one third of Pakistan last year would be beyond drainage. Although some flood would have been avoid if drainages are well constructed and if people are not turning the drainages into a dumping ground.
The one that happened in Southern Nigeria last year was as a result of heavy rainfall and displace of water from dams in Nigeria and in Cameroon which caused it.
Flood is a natural disaster. Not that some people intentionally caused flooding, but in the process of preventing flooding from occuring, and also saving lives during flooding, some people are provided with jobs and they are making money.
True true, some people dey use dat means wey flood dey come dey use make money, like government fit send palliative, some people go just divide am into two, sale half, share half, and the thing go come make e no go reach everyone the way e supposed reach, dem dey always happy each time dey hear say flood dey come, dem no mind if people dey suffer or not, wetin dey just dey after na wetin dem go benefit from the flood, our government them dey try to dey assist us wen we dey for danger na just the people wey we dey under, dey make us look say our government dem no dey try, I remember during 2012 wen flood hit my community, omo people suffer like mad, dem go pack finish enter upland, government come send plenty palliative like beds, rice etc, can you imagine say some people just divide am into two, even people wey der house no dey affect with flood, talk chop pass people wey dey flood affect, omo I pity people that time o, some houses destroy but God dey and government dem fit help too in order to dey avoid complains and blame by building dams, drainage systems and also to dey inform people on time about wetin dey come so that dem fit dey prepare early to avoid loss of properties etc.