Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Is investing in exchange tokens profitable?
by
Stable090
on 07/04/2024, 07:19:28 UTC
Although there are other exchange tokens that are also performing well but this three looks the best investment option looking at their respective ecosystem growth hence I feel they are good investment option with growth potential but I will like to hear your opinions. Do you HODL any of this tokens and what are your price expectation ahead of the upcoming bullrun.
Investing in exchange tokens e just be like say na altcoin u dey invest in, difference no dey between make u invest in exchange token, and make u invest for other altcoins, I no dey hold any exchange token, but I dey familiar with just two very well, and I don dey follow the two for years now which is BNB (Binance coin), and KCS (KuCoin exchange coin). Seriously the two coins wey I list give u perform well in the last bull run, and I dey sure say even dis bull run wey dey come, they will still do well. E no mean say make u go invest ooo, me I just dey talk my own.

But we should know that investing in exchange coins are so risky, anything can happen at any moment to any exchange, and if anything goes wrong and a exchange is going down, then you should know that the exchange coin is also going down also. No exchange dey too be to get problem, so make we dey careful if we they invest in exchange coins, or other altcoins.