Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Dont Buy a second hand phone from people you dont know
by
SmartCharpa
on 07/04/2024, 19:04:06 UTC
Buying second hand phone no dey advisable because you can't tell where the phone is coming from. Many people don enter problem by buying second hand phone that was a stolen one. Apart from second hand phone been a stollen one sometimes e fit be phone wey dey very faulty and buying it to use will cause lot of stress repairing the phone always. The issues that comes with a second hand phone is very complicated.

If i buy second hand phone before my hand mind will never rest, I will just be imagine things, what if police come and pick me up say the phone is stollen one, because i no want anything wey go join me with police case. Grin Some people dey buy the second hand phone because they no get choice, they don dey gathered money for so long just to get new phone and they no fit afford new am, that is why some people take dey fall into this kind of case. For my side now people no dey fear to buy second hand phone again because when this kind thing happen those people that use to sell the second hand phone they give the police their own share because that's the business dey do, buying phone and sell, dey no mind if it's stollen one, they also have their own receipt. So if na for my side this kind of case take happen the police cannot arrest the guy that bought the phone.

In this case wey Op dey tell so, at the end of it, the guy that bought the phone will end up loosing everything because he will not be with the phone and the money he use to bought the phone. After the case finish the police will still ask him to pay bailing fee before them go release am.  Grin  Grin