Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Practice makes perfect
by
Su-asa
on 10/04/2024, 11:41:40 UTC
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.
Well na true say English no be our native but I believe everyone can write the basics when it comes to English and na the reasons why people wey even worse pass like those asian sef dey survive for the forum. Actually sef the community na friendly place and dem even tell people wey no too for English sef to just manage write, so far as the English is understandable and people fit relate then you cover. Some persons dey even resort to AI for writing which dey very bad because e dey like cheating as everyone dey stress dey write you just dey use computer to write.