The Northern Elders Forum (NEF) has voiced regret over the region’s support for President Bola Tinubu in the 2023 presidential election, signaling a shift in political alignment and strategy for future elections.
Forget that one my brother, it doesn't signal any shift. Nigerian politics na about religion and money but religion na dat one top pass, the politics here na the more you look the less you see. You go still see when time for another election go happen and wetin go happen. It is always on the divide of religion and when Tinubu splash trillions their way, them go begin change seat and words
This is just the beginning,una Neva see something
As if the people wey dey talk no sabi say them rig the election. Abi you think say Tinubu no know the side wey him get votes .