Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Practice makes perfect
by
DaNNy001
on 11/04/2024, 19:07:47 UTC
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.
English no be our native language so no stress am even most of us here sef sometimes if not all the time sef our English no dey that legit and na why most times when I dey write na external keyboard me dey use follow like grammarly, the keyboard dey correct your Grammer well well especially for all those simple punctuation and other vital stuffs wey fit make the write up readable and understandable by the reader or should I say decoder.