The market seems pretty volatile now for the first time in a while as BTC and ETH struggle to find stable price footing. Lucky for me, I got out before it all started but right now I've gotta admit that it feels a little boring just sitting on the sidelines and not making any real moves. That said, I still have good reason not to delve back into the open market just yet. Instead, I want to try something else in the meantime. Anything else. I'd appreciate suggestions on open lucrative staking options you know, contests, and maybe competitions (that don't involve trading).
Market go volatile normally as we dey enter the last few days before Bitcoin halving happen, uncertainty full market because people no know wetin go happen next. Some dey say Bitcoin go increase immediately after the halving but another group dey feel say the market go get small correction. Everybody dey confuse of wetin to do na wetin dey make the market dey so unstable but as a Bitcoin believer you no supposed dey follow dem dey fear wetin dey happen. One thing be say no matter wetin dey happen right now, Bitcoin go still reach a new ATH after Bitcoin halving done finish but the exact time wey e go happen na wetin nobody know, satoshi himself no know self.
My advice for you na to get back into the market, no dey fear boring market but take full advantage of the opportunity wey dey so to set yourself up wella for the bull market. No go commot the market go dey find another lucrative way to earn when a blueprint way dey your front so and na to invest and hodl. Ride the storm, you no lose if you still dey hodl so why you dey fear? Staking no too sure if we dey take about the security of your coins dem especially those staking wey get to do with custodial platforms them like exchange, wallet and the rest.