Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: HOW ILLITERACY AFFECT BITCOIN INVESTMENT/DISCUSSION
by
Uhwuchukwu53
on 13/04/2024, 15:32:45 UTC
My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin. There is a saying that Education is the key to success. But people wey no go school dey See who go school  as a waste of time and effort because of hard economy. And tag it "school na scam".

School no be scam. Who no go school don  scam himself ful time. I dey always talk am say the  C.E.O of Facebook (Mack zugarberg) for don rich pass as e dey now if many people been go school.

E dey always hungry many people to join bitcoin discussion or BTC investment and many other online businesses. But e no easy. If you check the rate of illiteracy for my country naija you go see say e plenty.

So wetting ona go fit talk for this kind thing my people? Or wetting b the way forward.

Our focus for education only dey on one side na e make any one wey no get white-collar job people go dey see am as waste for going school, they forget say school no be only to get job for office, school dey change person for many other way come Serve as link to job and others things wey fit make person life dey alright.

There is some connections wey person they get Tru school wey person wey see school as scam no fit get my level mate for school, Den na connect as part of school activities make him connected with governors wife as our faculty president which governor wife graduated through their the guy make am even when we dey struggle the guy done already buy land buy car without been employed still get right to enter any office for government house , everything must not be working after graduation allot of things for a graduate to do wey be say if you know get educated you no go fit do am, despite say this forum accomodations some local language one must have that education exposure to be able it arrange the sentence to a readable and understandable way.