Ninjastic
Home
Search
Users
Boards
Addresses
Ctrl + K
Toggle theme
Open menu
Post
Edited versions
Quotes to this post
Post
63940715
Topic
5491704
Board
Nigeria (Naija)
Re: Boring Market Right Now. What You Got?
by
FlamingFingers
on
13/04/2024, 17:21:09 UTC
My small advice b say, now na bull season if you fit grind wella, free that job take grind wella then after bull season go back to ur job, person still fit make more than average naija salary if he knows wetin him dey do and God dey by him side