This is just the beginning,una Neva see something
My dear, dem neva chee chomthing. Shebi dem wan play politics and sacrifice excellence at the altar of mediocrity? Make dem continue. I nor know whether dem still dey eat all dat lobby moni wey dem and all those who supported Tinubu even though they knew he won't be betta than Buhari collected. Shebi e don finish, ba? D luck wey dem get small na dis wedge wey CBN rush take hold naira from further collapse. Otherwise, na those wey dey into cryptos, FX trading and other online stuff go benefit from dis government pass.