Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerians preferred to learn things the harder way.
by
Ever-young
on 18/04/2024, 01:58:47 UTC
Our young people are uninformed of current knowledge that is constantly circulated; they are just concerned about obtaining quick money, which has pushed them to accumulate it through unscrupulous means. They only show concern for projects that are successful; they make no contributions to anything that is growing, preferring to serve as hosts and keep all for themselves. The youths are also done, how can you explain this, a full-grown man continues to depend entirely on gambling to feed, it's ludicrous because this is the modern period and everything is progressing to the next level.

Na true talk u talk so, we wey be Nigerians no dey like wetin go stress us, we dey sabi find already made, we no dey get time to discover or be creative by ourselves. Before u go see us learn something, na when the thing don hook us well well, na u go see us dey dey serious to learn or na wen u go see say we get talent. Instead dem go go do Gambling as u talk because they prefer as dem dey waster money to get money and wen u tell dem mk dey find another means of getting money without wasting it in gambling, dem go tell u say before u go make am u go use money pursue money and wen dem don finish the money na den dey go realize say dem don fuck up, they go start to dey say had I know and den dem go find work dey do even if na to work for person just to get paid, dem go do am. So if life never show us better shege, we no dey hear or we no go do the right thing wey we know.