Being drunk is am awful feeling, in this season of celebrations and enjoyments don't get caught up by this act.
How funny it is to become unconscious by what you consciously use your own hand and put in your mouth.
You have to watch yourself and know your limit because it has so many negative effects, many accident on the road are cause by people that are drunk.
Share your own experience or thought about this.
I no fit remember when last I drink to stupol because of wetin e do me the last time I did, alcohol for don nearly end my life, I come dey misbehave, dey even act like say I don mad o, no be small thing, e remain small dem for don rape me but na just one good person na e just come out come save me out if not na there I for even sleep self, to dey drunk no be experience person supposed experience especially if no dey close to people you trust, although some people na something dey lead them to dey drunk while some na just their habit and dey no fit do anything about am, in all make we just dey drink moderate to avoid embarrassment etc and make people also see us as responsible person.