Have looked at it in my own way. That Nigerian’s can actually hold corruption politicians accountable by not taking bribe.if only we can walk with our conscience and think more of how we can make the country better. Most of the things we are experiencing would not be happening today. It is clearly seen that we forget our sufferings easily when ever it comes to the general elections. We go all out for this same people whose children are not even in the country. We do all sort’s of things for them to get into that position. After with everything we do for them, they would still forget about the masses and do what is in their mind. I sincerely think holding corrupt politicians is not the first step. The first step starts with us as Nigerians.to do the right things!!
Yes, you are right and I totally agree with u, if we go stop to dey influence by the use of money, we go dey hold our politicians accountable, make our yes be yes and make our no be no, no be wer dey push us, we go like mumu, if we dey take bribe dey support dem, we dey give dem more power to dey do more bad bad things and corruption go still dey increase more and more and e go even dey affect us wey be the workers of iniquity because by then wey we don take bribe well well and we won come stop, dey go stay mk we pay them everything and if we dey unable to pay, we remain their messenger so e good mk we start am early, as them dey come with their sweet mouth, mk we say no to their evil plans, with all this we go dey try to make our country a better one.