Don't attack me, but for me is Garri. It literally blend with any kind of soup (egusi, ogbono, oha, afang etc, it can go along side with bean. I fit soak am with or without sugar 😁.
At the mention of garri, every or most Nigerians go succumb because e dey save life. Student go testify, even for street na number one, garri na the emperor of them all. The one wey come follow garri for back na beans and if you want make em hold your belle from morning till night soak garri take eat am.
At the mention of garri, every or most Nigerians go succumb... This oneself no be just truth e dey make want more..... Beans na garri twins na dem no dey ever quarrel, if anyone doubt make em join them and see the harmony