Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerian Meals
by
iBaba
on 01/05/2024, 21:32:27 UTC
Don't attack me, but for me is Garri. It literally blend with any kind of soup (egusi, ogbono, oha, afang etc, it can go along side with bean. I fit soak am with or without sugar 😁.

I swear, garri na really wetin dey sustain us for this our country, we dey use garri dey console ourselves if not as the price of things don increase like this, we for no sure if we go fit survive for this country, we for dey die one by one, because of high blood pressure, or overthinking but as garri don dey, we no dey too reason am again because if soup no dey, we fit just sip am and life go on, now no body dey reason rice, indomie and others because of how e dey cost o, the money person go use buy those things, some people go just use the money buy garri and soup chop bellefull because say e dey hold belle.

Before garri na him be wetin everybody dey eat while the same food wey everybody or at least majority they carry as poor man food is not longer a poor man's food because if you want to bring about making Garri now, it will take you to spend up to 1 dollar to do that. Now the question is how many people are truly that can even afford to buy it to prepare for the family.

The whole situation about the country now is pathetic and that has affect virtually everyone except majority of the Elites in the country. The inflation is still on the rise but will hopefully begin to drop in the shortest time possible and the driver of the economy which is fuel will continue to fall gradually in the soonest