Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Don't keep your hope in any news of bitcoin
by
Fiasem20
on 02/05/2024, 11:57:30 UTC
As a Bitcoin enthusiast you suppose know say bitcoin na volatile currency.De volatile means say the price of Bitcoin no stable,at one point e go increase and decrease,so na traders dey time the market wen the price high so dat dem fit sell to make quick profit but for the holders dem dey accumulate BTC for long period of time and when the bull run season reach which go give huge return dem go sell.Person wey know wetin ehn dey do no go dey follow misleading informations online,all those bloggers wey no even dey into BTC dey really mislead newbies well well.Now halving don pass most bitcoin enthusiast dey expect de price to high in an twinkle of an eye no be so oh after the halving e go take some months before the price go increase.