I don't know why the government continue to see the wrong vision concerning the win of the naira currency with dollar gaining momentum steadily, this is not about the crypto exchanges, they are not the ones causing naira devaluation against dollars, the country economy is bad and if nothing is done to tackle on this, things will always remain the way they have been, stopping the use of p2p will not be the end of the use of USD in Nigeria, there are many dependencies in the economy whereby we make use of the foreign exchange in achieving them, including the ones being under the control of the government, they also have to use dollar in some certain extent.
E dey very obvious say our government never still know we're dey pain dem for body. Them just wan use this crypto wey men take they guide as excuse to their own failure. I no even understand where this country politics sef dey go, I think say the senate been talk about the government sending negative signals to the international? Now where them dey wey all this thing's still dey happen, Abi them don carry money block their mouth? Anyway Na God go help us for this country oo. My prayer Na be say make e no just affect the remaining exchange wey dey come join this mempool congestion wey dey ground oo.