Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: OKX has stopped its p2p service for Nigerian customers
by
Coyster
on 03/05/2024, 22:56:16 UTC
Since e don dey obvious say govt want shut down crypto currency activities for Naija. As a great leader wey you be 4 diz forum,Wetin go be your advice to your fellow bitcoiners as d matter don be like diz.so that make person no com fall victim for diz our wicked govt hands.
Make we dey calm for now, no rush go sell all your coins because say our government don dey very hostile to crypto. Some centralized exchanges still dey allow crypto to Naira trade on their platform, wetin dey fear me pass for now be say our government don instruct banks to block accounts of any user who is involved in crypto transactions and to expose their personal info to them.

That being said, make everybody begin learn how to trade in decentralized exchanges, because that could be the only option pretty soon, but even then the fear would be that we don't get our accounts blocked one day, but it will be hard for them to prove that you were involved in a crypto transaction.