Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.
by
Preciousbae
on 07/05/2024, 08:33:46 UTC
Username: Preciousbae
Gender (optional): Female
Skills (Dis one dey important oh incase person dey find person like you we fit recommend): Hair stylist, original wig vendor.

I great everybody for here, abeg make una use soft hand use welcome me and guide me here. I dey hear about Bitcoin and how Bitcoin done make many people become financial free. This na wait thing make me beg my husband junior brother to teach me and na him carry me come here. I dey ready to learn well becus me I want to add to my hustle for hair business, him done teach me some important things and I dey hope say I go learn well and strong for the business like una one day.