Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Naija political scandal on binance
by
Belarge
on 09/05/2024, 22:41:36 UTC
My country people,  wonder sha never end. Finally we all suppose don find out say every treat from our today government na due to greed and selfishness. So recently our government demand 150  million dollars from oga kpata kpata for binance just to make the illegal Nigerian charges go away.
Demanding such huge figures from Binance, I know say weytin dem ask still small for Binance but na bribery e go later turn out to be assuming say Binance be no turn them down. Our country don scatter and the corrupted government de carry us go where we no know oh. I just de hope say one day-one day the country go better and no be for this current tenure. Nigerian government go always shocked people but nothing de surprise me again for Nigeria, that's to show the level of dissapointment that follows the country.