My people I dey greet una, abeg make una no vex for this my post. Na something wey just happen to me today I come say make I carry come here as e fit help other newbies like me. If post like this don already exists abeg make una let me know so I can delete this one. My fellow newbies abeg before we send our crypto to any exchange, make we do well to check the minimum deposit well before sending it to avoid asset loss. This thing dey very serious, as you won't recover this asset once sent. I learnt the hard way today as I paid for my mistake. Normally I never knew something like this was in existence as a newbie, I just thought you can send coins to an exchange without minding any minimum deposit. I sent 0.0002 worth of btc to an exchange, while the minimum to be deposited was 0.0009 and my asset got lost and never arrived. I waited for long and nothing happened and I complained to someone and he told me if I checked the minimum deposit before sending. That was when it dawned on me but it was too late.
I know say many newbies like me are unaware of this and I hope this post enlighten you on this, so you don't repeat my mistake in future.
My brother this na correct update wey you bring come this our local board no doubt, because people don really fall victim of this well well, even me self, I been don fall victim of this late last year, my own na 8 dollar worth of Bitcoin wey I send too my kucoin account, not knowing that the minimum deposit for kucoin is set at 0.0002 Satoshi, which is almost 13 dollars at the current market price, I wait tire, the money no gree drop, but for my wallet, everything dy show say the transaction don go true, na as I ask one of my guy wetin fit cause why the money I send never still drop, na him come tell me if I check minimum withdrawal? I no just know wetin to talk, as him ask me that question, but After everything, I just take am as one of those terrible experience, because I learned the hard way.