Everybody has he's or her own. the main issue of cryptocurrenqcies these days can be either stable for a long period of time, or they can stay highly volatile for a long period of time. Nowadays, cryptos are more stable than stocks, but I don't think it will be a very long-lasting trend, because all traders are familiar with cryptos. this comparison can be determined only by a thorough technical analysis or a fundamental one if we talk about long-term intentions.
When I dey see all these threads, I come dey imagine if this na really a local board because there is no atom of pidgin or local language. Even though we dey use two languages at least make we dey add small pidgin inside to make am say na local board. If everyone do like this then where be the sweetness of the local board. Oh yest Mr Op, bitcoin is definitely better than the so called "STOCKS" you dey tok about.
Na true you talk like this ooo, the way dey come dey speak the so called English for this local board no come gel at all but those people wey be say them go school and dey sabi this so called English most of them, dey find am difficult to speak this pidgin and sometimes too, dey go wan speak but they no go know when dem go start to deviate from am so I no go blame some people wey sabi speak English but as local board wey here be, we suppose to dey put small pidgin for our threads because na that pidgin differentiate us from other board and na that pidgin too dey show say yes na naija board be this.