Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: How to HODL for long.
by
Mr.suevie
on 16/05/2024, 20:33:41 UTC
As a bitcoin investor, you don`t think of eating your investment capital or taking from it before you get to accumulation goal even in rainy days except its highly important probably life and death. Its good to invest in bitcoin but when you are now taking from it before even reaching your accumulation goal then you`re not acting as a good investor who has a set planned goal which is bad because in the end you will notice that you have accumulated or nothing in comparison to your investment plan because you just turn your investment to savings

Saving money for Bitcoin na personal something especially when e don reach time wey you put to sell am, although me no be specialist but I know say Bitcoin dey always go up after the four years circle is completed so nai make many investor dey put their investment plan to be four years because dem dey always sell off because during that period Bitcoin dey dip well well so wen dem sell wen e dey up dem go come buy again when the price don drop well well again.