Now before we comment I want us to look at it in both ways.
Lesbian's and gay are human and as a human that has grown to become an adult there are things that should be ours to decide especially about our personal life. I think how we behave towards our sexual life should be our personal business and we should have right to choose the part we want.
Your thoughts.
Wetin bad, bad make we no sugar coat am, person wey Dey kill or thief no b Em personal life? Or even who Dey do drugs but you can’t have that in any lawful society. Homosexuality is a sin against man and God, you can’t say it’s your right to make others uncomfortable or act shamelessly against the norm plus we’re Africans we are very proud of our cultures and traditions and it goes against it, even our religion is against it too. In as much as there is rights there are things you can do and things you can’t.
Na true wey u talk so but some of us go just agree wetin we know say na lie meanwhile we know say even Bible say make we call shade a shade but we dey call a shade a rake which is very bad and e go lead us to more sins, and some people go dey talk say e no matter, as far as na God creation, so God wey say one man and one woman no get sense nah as we dey do things on our own forgetting say law wey dey guide us dey, as we dey do as we like mk we no forget say we no go dey permanent for this earth o, that thing wey we know say e bad, mk we no dey support am.