Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Should homosexual be legalized in Nigeria.
by
Frankolala
on 20/05/2024, 09:15:41 UTC
Now before we comment I want us to look at it in both ways.

Lesbian's and gay are human and as a human that has grown to become an adult there are things  that should  be ours to decide especially about our personal life. I think how we behave towards our sexual life should be our personal business and we should have right to choose the part we want.

On the other hand homosexual is a taboo in our different communities here in Nigeria is a sin to God of the Christians and a sin to Allah of the Muslim.
Here in Nigeria homosexual is seen as an immoral act and majority of the people are saying no to it, here in Nigeria you see incident were gays and lesbians are been beaten when caught on the act.

Now should the majority say and what they think interfere with a person's sexual life.

Your thoughts.
Everybody get e right to choose wetin e won do with e sexual life, but that one no mean say we go come dey misbehave dey feel say we fit insult God wey create us as we dey. Make we no let foolishness decieve us, you wey be man and you get male organ, you suppose to meet with a female for reproduction or for pleasure. If you go meet with a man for pleasure omo na fake life you dey live.

The reason why I talk so be say you dey go claim wetin you no be. End time don come na e make we dey see all these evil things wey dey go in the opposite of how God want am. However, I no be God to judge you, if you feel say you be homosexual or Lesbian, na you and God get matter. Live a God fearing life to progress in life.