This topic is similar to the one raised by
rachael9385 in
this post with the only difference being that her experience was in Kucoin whereas yours is in Bitget.
As I see the thread I just recall say I dun see something like this for here wey another user being dey complain about and I doubted it then but as two different users dun report the same thing on two different exchanges I no get doubts again. I being talk am from day one say this one wey new exchanges dey get inflow of Nigerians to trade P2P for their platform as Binance dun delist Naira trading pairs, say scam go begin dey full for the exchange and scammers dun see ways to use carryout their scamming without you knowing, imagine if you no dey observe well na so you go go for wetin you no bargain for. Nigerian scammers sabi spoil things ehh, I believe say this exchanges get reason for allowing this features on their exchange but dem no get am for mind say scammers go take advantage of the feature and I doubt if this was available on Binance when it was still allowing Naira P2P.
If you need an exchange for P2P, Bitget is the worst one that you can go to. Do not be lured with high price. If you are looking for a better centralized P2P exchange, there is one that remains among the common ones that I have told you people before but I will no more mention it because I do not know who is reading this post right now but I believe you people will easily understand
Bitget belike e no dey allow Nigerians to verify their account again because the last person wey register been updated me say verification dey suspended when him try verify him identity. I no like all this new exchange names wey I dey hear. Dem no get reputation like that and e go bad say we lose the small money wey we get say we dey find how to sell them to Naira. Na why me still dey recommend local merchants over this new exchange wey dey introduce Naira P2P to take advantage of the volume wey we get.