Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Make people no dey conclude for waiting them no know about
by
Mia Chloe
on 26/05/2024, 22:07:15 UTC
make the people stop things like that e no good and e dey carry us dey go back well well.
Normally, we know say for our country people no dey use ear hear anything we concern scam because Dem dey fear. And most times na we dey pass pass these wrong information to others bcos of  lack of information or incomplete info. I no go blame anybody if them no wan believe say the Bitcoin no be scam. That one na because for person wey no really understand, if you go force am invest e money and market come dey dip like this, if e see am say e money don reduce e go start to dey shout say you don scam am. So the best thing to do Sha na to just correct those wey we notice say dey get the wrong idea about cryptocurrency or Bitcoin.
If u force pesin invest 4 Bitcoin without beta knowledge of an Dem fit easily hack Dem bcuz Dem no understand security matter well.