The Nigerian government has expressed interest in regulating cryptocurrencies, but it's unclear what form that regulation will take.
Me I don't know what means dem go use but obviously dem no go fit bypass crypto exchanges. So wetin dem go do na to officially register them as company through CAC and then them go dey begin operate as company, dem go get offices or branches here and then pay tax. This means every customer data wey dem do as KYC go dey submitted to government and na so government go fit take dey monitor wetin dey happen there.
Despite the uncertainty, Nigerians continue to show interest in cryptocurrencies, with peer-to-peer trading and investment growing in popularity.
We are strong people and not discouraged even in hard times but to move ahead and see opportunities even inside that difficult times. Nigerian government to block access to online services and crypto investment and with P2P wey dem block, dem think say youths go hands off but nothing like that because traders are still finding ways to do their arbitrage and collect their difference.
However, the Nigerian government still never get am right as dem dey chase crypto matter as if Naira dey fall because of P2P but dem forget say Nigeria still base on importation and dem need to also buy dollar to be able to bring in foreign products. So make dem strengthen the economy and the infrastructures.