Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: The Tapswap addiction of youths today, will their expectations be met?
by
Stable090
on 29/05/2024, 21:59:49 UTC
Since the announcement of Tapswap, there has been addiction of youths to their phones, trying to mine as much coin as they can before 30th of may which is the proposed date of their launching. Tapswap is a decentralized exchange on the Solana block chain and every one, especially youths, are trying to take advantage of it but the issue is, will Tapswap be able to meet the expectations of its miners coming may 30th?  Undecided
Me I know say plenty people go Dey disappointed because plenty people don get am for mind say dem go hit jackpot for the Tapswap mining, but from the way I Dey see things, na just small change plenty people go get if the project even Dey successful be that and they list am for exchange. Anybody wey Dey expect one massive money from the mining like d way people cash out for Notcoin, make dem know say dis one fit Dey different, e fit be say na just small money dem go get, make dem no allow current hype wey Dey deceive them.