3. Be highly suspicious of anyone who cold-contacts you by direct messaage, email, etc.
Yes, quite a lot of people have fallen for this and lost their hard earned money in the process, if you be person wey dey use Telegram well well, you have to be careful about this.
Them go contact you with an account bearing a beautiful woman's picture, dem go tell you about a new kind of investment that you can make money from, if you put your money, dem fit allow you withdraw am the first time, with small ROI, so you go trust them and invest with a larger sum. The moment you do that, them go seize the money, come dey ask you to deposit more money, so you go dey able to withdraw the one that's stuck in their platform.
You are very correct sir, this thing way you talk like this done happen to one of my friends for school when we they 300 level, she invest with them 1 week later she con Cash out that made her to invest more and they withheld the money when she wanted to withdraw a week later and told her to invest 50k to be able to with her 700k income this girl use her school fees oo, till today she no see 700k.
As I dey like this I be newbie for crypto currency matter and as a girl for Nigeria here my follow female friends no dey interested on cryptocurrency so e hard for me to know more about cryptocurrency so I dey take my time to learn everything I no dey rush and na the main reason I join this forum to learn about Bitcoin investment.