OG wey no dey gree leave alcohol, nobody everytime wey wind blow wey foul nyash dey open oooo. The bastard wey carry you and Pokapoka mata come Meta that year still dey active for the forum? I remember how we shake everywhere.

Who dey breeet! I remember dat ur shout that year. Mehn! Engineer, nor be small matta dat period but we sha thank God how d whole thing later went. E don tey wey I even run into Pokapoka sef. Abi d dude don join football academy com leave cryptos?
On the alcohol part, na Rivers clique here still be champion. If I lie, ask
...read moreMeh Pokapoka was never the same after the incident, before Dem arrange him matter finish person don already take him slot for the campaign but as the name wey hot that period him come dey run one mixer join so, felt too relaxed. Na so him steeze too come finish. He's not longer active here but you go always see am for campaign applications thread.
The forum life be like Ogboni, if you join, you no mingle with the right cartel even POS operator go get money pass you.