Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Make we Dey write in PIGIN
by
Obari
on 18/06/2024, 08:14:33 UTC

1. Only Naija Pidgin and English is allowed

I will advice you to be very careful.
With all due respect make I Dey careful of wetin precisely ?
Chairman na people like you Dey make things hard and na same people go act holy and still Dey devilish for back
We sabi you.

No forget say this my thread na self moderated and I personally go decide wetin go happen here and I wan also remind you say, for this very thread, na me Dey decide wetin go happen.

Siting the qoute, moderator said pidgin and English is allowed no mean say make we Dey flaunt plain English and I think moderator suppose review this very rule because I Dey enter some other local boards and definitely you go need aid to fit understand wetin dem Dey talk there and does that mean dem Dey hide something?
Chairman @charlse-tim try make you carry this holiness go front and not for here and I Dey delete your post just after now.