Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: If you do this can you hold bitcoin?
by
Jegileman
on 21/06/2024, 19:50:17 UTC
I know there are some newbie thinking what to do to hold bitcoin, first, if you save money in your bank account, you can use the money to buy bitcoins and hold which is the wish of many holders in the community, secondly, if you grow your bitcointalk.org account to full member above and apply for signature campaign, and if you are accepted in that campaign, you can hold bitcoin which is the easiest way many people use  to hold bitcoin, thirdly, you can sell you land and property to hold bitcoin, which I have see someone on television some years ago, sharing his wealth secret to people, how he sold the land he inherited from his father to buy bitcoins and hold for long term before he sold to make money that turned him to millionaires in the country. What are the other ways people can hold bitcoin.

Anything wey you do to invest in bitcoin dey okay until you go invest something wey you no fit lose, or get replacement for am at the time wey you wan use am. Bitcoin no get problem with you investing in am o, but just know say, e no go because you invest your inherited money or one kind big money wey you need big return soon e go come go double immediately or sooner. E go take the normal time way e suppose do before you go come take your big profit from the thing and dis one no be say na prayers dey make am work like that. E get consensus wey e dey follow and if e no follow that consensus, e no be bitcoin e be again. Invest wetin you know say you no go need in the coming years when bitcoin no go don mature reach the time wey you go harvest am, so invest wisely. 1BTC go sha still be 1BTC until you touch am come sell am na him the figure go change.