Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Do Not Pressure Anyone Around You To Invest In Bitcoin.
by
letteredhub
on 21/06/2024, 23:16:44 UTC
There are some people who may never be interested in investing in Bitcoin even when they see the need to invest I think the best thing is to ignore them instead of putting so much pressure on them for them to invest. It is not every one that understands the meaning of investing for the future I think anyone who's interested in Bitcoin investments won't waste time to invest regardless of the current economic situation.
The only person right wey I fit put pressure for body to invest in bitcoin na be myself and nah that one be the best thing to do as sef motivation. As no be every person wey understand investment na so wey no be every person understand bitcoin, so person wey no sabi the importance of investment na how him wan use gather interest for bitcoin? Bitcoin on a normal no be for everybody na make them call am alternative of fiat currency system. And na people wey don tire for the policing wey centralized finance don do us na go seek for that available alternative wey be bitcoin.