5. Secure your Bitcoin.
Make sure say you protect your Bitcoin very well, you need to use wallet way you know say they very good like trust wallet, Binance e.t.c and make sure say you keep your password only to yourself.
I think this is my first time to hear that them dey store Bitcoin for trust Wallet. The trust wallet no dey safe to store other coin, I fit store stable coin for trust Wallet but you see Bitcoin, I no fit store am for trust Wallet. E get one certain time wey i get some BNB for my trust Wallet, I don't even how the person take get access to my email, even my private key, I just started to received notification say I sent so so amount of coin to this wallet. Since then if no be Binance, it will be difficult for me to store my coin for all these small wallets.
6. Beware of scam or fraud.
One thing wey every newbies get to know be say your password, private keys and seed phrase na something wey you no go disclose to anybody no matter how much you trust the person.
Person wey hand don touch before I believe say him go learn from his mistakes. No be everybody wey become successful through cryptocurrency go tell you story about the amount wey dem don lose and the amount wey dey scammed them. So no gain without pain, but we really need to dey very safe around everyone, since it is very bad for those that are into cryptocurrency they leave their phone in the hand of everyone because we don't know who is real. If my phone enter another person hand is either someone that I know that he is also into investment, as we are planning bad against each other.